

Funny Picture: Na Dis Kind Prayer Single Girls Like To Tap Into
Funny Picture: Na Dis Kind Prayer Single Girls Like To Tap Into
Funny Picture: Na Dis Kind Prayer Single Girls Like To Tap Into

Funny Picture: Na Dis Kind Prayer Single Girls Like To Tap Into
Single Ladies Just Say Amen. Becos some of una na dis kind prayer una dey like. Maybe e get one korrect wey you just dey eye and becos d bobo get galfriend , you dey respect yourself. Make e no b like say you won snacth d bobo from d galfriend. But if you sleep wake up , come see d bobo dey toast you. I sure say you go call am miracle work of God. After, another person bobo fit b your husband tomorrow. Dat one na normal thing.
- Category : Funny Pictures
- Date : December 6, 2018